@DAMIADENUGA Look at this girl wey look slim ehhh
them dey chop for Africa😂😂😂
the problem is that, their chance of getting fat is
very slim, like their body😂😅🤣
@instablog9ja Son of the devil no dey shame again
Them dey post their rubbish on social media
but children of God, go dey afraid of posting and talking
about Jesus.
Shame😫😩 on you oo
@DAMIADENUGA Opay don do give away for this guys oo😂😂
Opay don dey run charity organization oo😂😂
Make you borrow finish make them dey beg you to pay back your debt
Wahala for Opay oo😅😆
@TheDamiForeign Na only God sabi who go get the belle
She no fit no who get am, how she won count am
Guys wey don sleep with her.🤣🤣
Pregnancy don humble her😂😅😅