@OjucrookCownu@General_Somto You don miss the whole issue. But bring up sentiments. E go soon clear. Hope say Nnamdi Kalu go get freedom again. Dem go dey chance go as long as unity no dey.
@boytv_cartoon You no fit even buy original Rayban for the best country in the world. π€£π€£π€£. We sabi your type anywhere belle face. We go Dey wait make your sense comeback.