why is this so funny 🤣 😭
talking about “real man” why u go open yansh for person wey no be “real man” before?
why u open yansh for a “small boy” wey see belle run come turn u to a single mother? this gaslight of “real men this or that” doesn’t work again sis 😭😭😭
Any job is a woman's job.
Any job is a woman's job.
Any job is a woman's job.
Any job is a woman's job.
Any job is a woman's job.
Any job is a woman's job.
Any job is a woman's job.
Any job is a woman's job.
Wetin dey even make una feel say dem go allow una cook rice or any of the main food?
Highest task wey dem go give you na to help them slice carrot or any other thing
How many food una sabi cook wey dem go allow you ruin party😂
At 18: I don’t do small boys.
At 21: I can’t date my age mates.
At 24: I like older men.
At 30: why are you men always dating younger women. Date your mates.