@fcspokesman Una go just Dey hate on nothing you tell me say you no see watin davido post for snap yesterday Abi watin bigo wey you Dey call wizkid post???
@ItsCephar@yabaleftonline If I paid you before the price go up Iโm getting my goods whenever I want since we have agreed because if the price come down he wonโt tell me talk less of give me my remaining money