If you don't understand Yoruba that's when you'll misunderstand olamide for the best among the best... But If u understand Yoruba and you still believe #olamide is trash, if u don't mind I get pastor wey dey wash head for just 5k. πΆπ
God see how olamide handle chorus for bigger πβ€οΈπ₯
See goosebumps and inspiration.
The inspiration in that song Olamide handled it.
#olamide na god that can never be downgraded. π
@WondieAFO Jaye Ori e si mi lorun
Chop d life of your head on my neck oloun
Dem may weather no do pass like this
E pain cause dem no fly like this
π₯π₯π₯΅π₯΅