We no dey house today, we don go house of God! We no dey miss opportunity to go give God our worship!
Let’s go and thank him for the month of August. For what he has done and what he will do.
Say you fall no mean say e don finish for you. Yes people fit dey laugh you and call you names but won make you no say the falll of a person is not dere end.
So adopt the mind of a champion and believe that you will rise again.
If you want to live soft life, you go need use your head more than your muscle.
I pray for you this week say wisdom and understanding wey you need to scale up in all areas of life God go grant dem unto you.
Happy New Week!
If we talk say make everyone dey list all things wey God don do for them this year, e sure me say we no go fit talk am finish.
So all we have to say is “Thank you Lord”
As a guy, you won marry for 2026 but instead make you enter prayer room to seek the face of God about who to marry, you dey do permutation and combination. I laugh in 3d.
If you no won marry wahala, you better ask God make in lead you to the right woman.
When things dey hard 4 people during d time of Isaac, he could not relate bcos d Lord was with him. Na even dat time e become very rich.
So no be matter of wetin economy dey talk, e matter who be ur sponsor. If God na ur backbone e sure say when odas dey complain, u go dey smile
Waka this week with the sure mind say everywhere good for you! Everything dey work in your favour & nothing go stop the good things wey go come your way!
Nothing do you!
Whatever you dey do wey be like say nobody dey see or dem no dey appreciate you, no let am disturb you bcos surely pay day go come.
Anything wey person do, in go collect in reward. So continue to dey do good and good will come your way.
Person wey sabi life dey use eye and ear pass mouth. Before you talk 1, observe 10 because no be everything eye see, mouth suppose scatter.
Wise person no dey talk pass wetin e understand. Na who observe well dey talk sense.
Make you dey calm. Dey reason. Dey look. Dey learn.
The Holy Spirit is our helper. He takes us beyond where our human body can carry us.
If you want to go far, ride on the wings of the Spirit.
Happy Sunday!
No let worry carry you go where you no know! Look up, your help don show! God himself don standup for your matter
Shine your face, better don come for you!
Happy New Week!
I found a prayer in Ruth 3:18:
Lord, in matters concerning my life and destiny, let the men and women You have chosen and touched to help me not rest until it is settled for my good and in my favor. And may I learn to wait patiently for how You work it out. 🧡
My G, welcome to another wonderful year. This year we go with God in every area of life our life. No more guess work or relying on luck.
Happy New Year 🎊
Thread: Unlocking the Power of Project Zero.
1/
Good afternoon fam❤️
I’m back again with something exciting, let’s talk about @ProjectZeroIO, one of the most promising projects in the AI x Web3 space.
If you’ve been looking for where the next big alpha is, this might be it 👇