Davido: “That woman in Green, shege give am money, you no go know say na that woman prayer enter and some people go be like ‘Baddest Abeg ooh, these bad people, make they no make you a wicked person… bcos e still get good people wey need help”
During my ICAN days he dey tutor me steady(he was ahead of me).(we were still together here)
After sign out I paste am my CV details,he made me a good CV
Where I work now,na him paste me the link…
God bless my former sweet boy oo