@Turakin_Lagos if you guys are surprise about the credit card drama just wait till you understand what you guys were using to gift each other on tiktok lol ....good to know the naive ones among you guys
@AAfricanrebel im not seeing the same energy when the location was germany, maya dey speak for nedu whoever is closer to nedu among the canada suspect is who guys are looking for .. dont mention name but same grace was not given when germany people were being the accused
same playbook chase clout wit the trndng mtter to draw attention then fllw up with unnecessary fundraising wey nbody send you .. if its not mosque contribution , sick person or school children , phila no be by force if you no get the money REST
@gotohellralph all this trader are just dumb lol, i dey invest 100% but we dey share profit 50%/50% .. abeg what if the investment get lost of are you assuring 100% profit
@gotohellralph Fela stick to advertising your business and leave this bant thing, iyin is a graduate and a designer so cus he lost his job he doesnt deserve the basic like having a girlfriend .. na man dey do man sha
@LoverOfVon always knew this jush no wise ,1k$ too small??? . very easy to know a rich and a guy trying to sound rich.. even if you wan sell fake dream be wise about it dumbass 1k$ too small lol broke people sha lol
@Turakin_Lagos even if this people sabi some kind secret self no need make una render them this useless , na why osas get some much trash to say.... if una stop dey dey finance this people lifestyle better dont stop cus una wan dey breed theif for our society
@Turakin_Lagos fun cruise aside shouldnt you guys be giving each good advise backdoor ... una dey abroad dey cripple nigeria ecomony with people like gbewsuski and the guy is 10 years older than me
@Turakin_Lagos can you guys see what youre doing to the life of gbewuski a grown ass 30+ man cant even pride of 20k in is account . dey feed from space daily