@Odumodublvck_ Na why dem no dey select people wey go arrange list from Nigeria, Wetin be this. If dembele no win you no go put am for 1 o. This Barca people Ehn lol
@musiqterritory All those songs you put for wizkid side blow oooo, hope you no, most of us are just seeing that Davido ft some kuema Abi Wetin be the name