"Lazy people do a little work and think they should be winning but winners work as hard as possible and still worry if they're being lazy" -idk
Words to live by.. (quote)
@RealChiefPriest Over active dey worry me since . I don pick number 21 as the 20 persons don complete . U fit still give me even if na d one wey don park for ur garage since 10 years . Appreciated π€
@RealChiefPriest And I was really gifted a car in my dream last night. Could this be what it really means ?? Anyways I know say las las na some people wey dey very close una go give am . I don pick number 21 as d 20 persons don complete