AFCON is over
Thunder fire BAT
Thunder fire RAT
Thunder fire Shettima
Thunder fire Gbaja
Thunder fire Mahmood
Thunder fire Tsammani
Thunder fire Iyang Okoro! 🔥
My people, abi if I talk now them go say AreaFada dey insult dia papa, but when papa dey misbehave like children them no go see am, e be like say some of our leaders dey form Nollywood for our face, turning our suffering to comedy. Dem dey dance shaku shaku ontop our pain while we dey endure hardship.
See DisHonorable justice of injustice we dey call you out for your wicked acts. The masses dey suffer, u don carry our constitution turn am upside down. Our yeye judiciary wey dey promote injustice una try. We go loud am, we no go keep quiet!
YAKUBU na God go judge you.
If all dia doings dey pepper u as e dey pepper me, help me curse dis yeye people.
It shall never be well with dem🙏
#SpeakUp #CallOutLeaders #NigeriaDeservesBetter"
@DavidHundeyin If only we wake up as a African without deviation from others,we supply the world 30% of our resources and yet we re nt develop and the steal our money to d west and yet we still didn't care if one African person die of a common illness,wen we ve all it takes to make Africa great