@Frankinstein231@naijaconfra You no need dey cap anything for social media if you're truly an intellectual Ld, na Hl I believe say dem dey over cap for here
Twitter wey be say na every cappings on it people dey screenshot
Make we sha dey use our 69
@imadowatxher@naijaconfra Na rubbish you dey cap Nyben because most of lords wey dey waters na salted lords so wetin con be the trebor chopping Abii dem cap you say na waters lord the victim or those Hl dey
No be deck get matter nii ๐