@roastedturkey_@Choox_ Una go calm down choose the one wey sweet una. Then the one una no like una go say make dem kpai them. It’s 2026, you should at least just ignore some things . And when you go abroad una go just maintain o. Homophobia na only for Nigeria .
@MrIsife@KingiJosh Straight men also cannot take rejection from women. Straight men also hit on women but you don’t see women making a press conference. Straight men also hit on lesbians, you don’t see them putting up a ring light.
@KingiJosh Women go through this but you won’t see a woman set ring light. Just ignore guy. All these DL MEN yall stress me. And Una go Dey follow the Rich ones Dey laugh Dey hangout for Lagos. Na when poor boys disturb una , you go set ring light.