Omo, I just dey reason o. 🤔
How human beings take evolve sef?After 9 months for belle, dem born you. Days dey pass, you dey grow From 1 4 years, na play and do mumu things. You fit even waka naked outside, shame no even dey your body. 😂
As you dey reach 10 16 years, sense enter
@AdsResource@NigeriaStories Mumu make government gather people for you abi?
Them go gather people when them like present to you then your eye go clear
If you like no get sense
@1weirdmf_@iamjshadow1@UTDKarra Ewu big fool...
Because na only Bruno be the midfield when dey create for Portugal? Fool ugly cow because his the only one that creates for man utd na Nia make you dey expect am to create all the chances for Portugal..Na man u I blame sha
Mugu go learn ball mugu...
@1weirdmf_@iamjshadow1@UTDKarra Shut up fool!!! You they your house dey say Bruno won score?
Bruno even prefers to pass to his teams than even score..
If you don't know Bruno ask questions don't assume fool