@Ayoze233@EFeMeanWealth@yabaleftonline Nau you mumu, because if you no be shool dropout, you for fit read and understand wetin type, i no say them dey fear vdm, i say them dey fear vdm protest, dullard Go back to primary school
@EFeMeanWealth@yabaleftonline You wey get sense, davido don carry him wife leave you for Nigeria make you dey fight for am, okonkwo π
Vdm wey dey challenge government nau davido go lock am up, dey play
@EFeMeanWealth@yabaleftonline Make him try am nau, e be like you no know say even government dey fear vdm protest, that oppression nau before, vdm get serious force now oo