@it_Rutie Theirs Fact and theirs Argument y’all know that right
You can drag it however you like photocopy can never be original wizzy sef know
Go make your family proud first before dragging online
@MTNNG If you are seeing this @mtnnigeria
Your life don spoil
Worst network ever
Go correct your server no be all this stupid ads wey unna dey do upandan