@5starbarber_1 Guy I wan buy lambo, my mates dey buy am, that one alone na pressure, I wan buy house open some kind investments too, if all these things dey ur budget, woman no need pressure u
“Too many men think they don’t deserve love or a relationship simply because they’re financially unstable right now.”
If I’m financially unstable, I don’t even feel like I deserve to live. Fck relationships.
@FizzyLarmi4 Dating na for who wan nurse client, collect better wire, anybody wey dey do dating still dey collect 200$ and the rest, omo u dey waste ur time
@Heyitsbeth12 Even if Vdm no mock the pastors condition, una go still talk, so all of a sudden “ vdm is right, but he shouldn’t have mocked the pastor” una deh craiz
@UAzakoemo@BBNaija Guy even if na bouncer dey hit me like that, I go try do something, even is na a pvnch, talmbout, “tram dey fear, keivo beat tram” for game wey we come play for house😂