@ZINOLEESKYTTW Downloaded it once, but I deleted as it seems it wasn’t updating
Danata first day wey stream from morning till night, no pause . I even go write exam leave phone for hostel dey play am dey go
Na just 77 streams e dey show and na so e dey till like the third day I think
@ChelseaShurrle Right
I have been seeing a lot of hate post against her
And i sure she has the most assists for us so far, even the last game she didn’t assisted
She still made potter’s goal possible
@D_Gravy He never get money that time😂
He don rich now he don lazy
Na still him talk say “dem be dey say make i lay low, but tobaje ti orin how much you want make i mail o”….. but naw na beg we dey use see songs😂
While $CROC is getting ready to make some noise, the swamp is whole locked in
just having fun, making noise and keeping the timeline entertained
The croc community knows what time it is🐊
$CROC @cingiz347#CROCMOB