@Scottcrypt00@societyhatesjay Everybody wey support this comment no get sense.. How many kidnappers, hired killer, Abi armed robber una don see wey pierce ear? But still na them Dey spoil things pass. Tha same your papa wey say mak you no pierce ear, hin Dey commit things wey pas ear piercings and tats..