@HonestNarrativ Omo they are just hustler too no mind their age.... They are someone like you too. There children go dey happy say papa take pic with president
@Ifyndigwe@instablog9ja Nooo you read it wrong she went to visit the husband it's her friend that is late not the husband....I'm not supporting the abuser tho
@prettty_bella Eveb if nah ekuke and so what π I love them pass this one watin I see for foreign dog be say them hear language that's all Dem no even wise sef like ekuke