@naijaconfra Una wan jump from moving train keh ?
Na lie o , And NC men know u scatter , u no ft disclose d location of ds nbm men wey send u ds message . Dem Dey neighboring countries bt not 9ja .I hv known u to protect ayes more .
@naijaconfra Alert for wetin exactly ,
Donβt post any member when his unalived by any group .
Cross carpet alert βΌοΈ
See ur mouth , u dey find who dem go kpai