@PoojaMedia@famousretweeter I com dey wonder if some people think champions League is world cup, every medal maters so don't worry mbappe would still go home with something
@confindence24 Ignorance is never an excuse for someone who try to compare akwa ibom to anambra,
Akwa ibom alone can take care of Lagos, osun, and ogun state wen it comes how much dey generate alone oil alone,
Gbotemi no come dey mumu urself for here abeg,
No use tax wey tinubu tif dey brag