@Immunizer_ Mr presh no suppose Dey buy those girls gift
Na the mistake
Him over spend
Fuck the ashawo dem
Give yuur main babe the flowers
The guy sha fuck up for the gift bomb and love bombing part …
Baba just fuck pay off and proceed
@Immunizer_ See all this girls wey dey post that guy just wan trend….like say i wan marrry now, all the ashawo I don fuck go con come say I been wan marry dem lol
😂 dem
Go reach 20,000 be that
Even one night stand go come out say I be cheat lol
@Blakbbwmistres Africans fight slavery finish, after so many years una still dey do the slavery 😂,40 years old man
See as fat woman dey beat you all in the name of pleasure,you are a foolish man, dem no beat you well
Next time dem supose use belt flog the spirit of slavery Comot from ya body
@FedEx@NFL You guys never tried to deliver and the address is perfectly correct. The address on the receipt is perfect. I don’t know what is going on with FedEx especially your drivers. Please I need my package delivered.
@FedEx@NFL Hello. I’m texting about tracking number 8881_____721.
The system is claiming the address is incorrect. That is not true.
FedEx already attempted delivery in Houston, Texas, which proves the address is valid and correctly routed.