@iamBigChops No be everybody dey hungry for this X space, must he do giveaway for y’all to engage is post?
@iamBigChops try reconstruct your ways, honestly I felt bad. Sorry about that Bro
@iamBigChops You wey go post game e no go reach 5secs code don become too popular which means almost the entire X dey play your games but dem no go gree engage your post. This is big trash mehn. Sorry bout that “Big Chopper🙏