As a United fan, you go dey pray make Man U win so you fit banter Chelsea wella. If you lose, you go dey pray make Chelsea lose too, so both of una no go fit banter each other. ๐
As a Chelsea fan, you go dey pray make Man U lose, so if anything sup, dem no go fit talk. ๐
@Fakaofwest1 As a United fan, you go dey pray make Man U win so you fit banter Chelsea wella. If you lose, you go dey pray make Chelsea lose too, so both of una no go fit banter each other. ๐
As a Chelsea fan, you go dey pray make Man U lose, so if anything sup, dem no go fit talk. ๐