Wetin yahoo don cause for this country… you no go believe until you experience am.
Girl wey never hustle 1 million before go tell you straight say na small money… just because a yahoo boy dash her millions for birthday.
Bit of a shame our most talented academy graduate in years won’t be playing here, but considering Jude & Guler are better than him it’s not the end of the world
This morning me and my guy go do spiral binding and photocopy of him car papers, boy wey attend to us shouldn’t be more than 15/16yr old.
Oya time don reach to pay, how much be money? This guy open calculator to calculate 2700 + 2700… Water comot my eyes right there man💔