@efizylion@AsakyGRN Only if you know why he sent zino away was becos of the label reputation. Your f@@lish person wouldn't understand I get. But please I the VN was Z's wedding 2023
@chillXplug@yabaleftonline Which allegation? U sef talk the allegations.... if e sure for am make e come out with him bold chest tall say nah Davido kill mohbad. If e sure for him make him come out talk am directly. Kirikiri part 2
@GuyMr10@firstmiracle_ Davido will be foolish to respond d to this guy. Nah dem iyabo ojo dem fit dey do video to reply VDM. Omo...una dey really see ppl finish o. Make David set camera or drop epistle to reply VDM?? WHO VDM be??? Lmao
@YKoluwaseun9 It will be so low of him to reply such nuisance... i swear, even me no go reply am. Person wey dey find relevance by pushing ppl into the mud. the best thing is to let him rant and cry online. Why VDM no reply carter even too?? Cos mud pass mud
@GuyMr10 That kain thing happen and Davido and naira Marley still dey follow eachother for IG?... CHAIII... Is it that you guys are dumb or it's just the Elon money that is causing this
@itzbasito Bro! NIGERIANS are too gullible saa. See as VDM dey manipulate some idiots.
😂😂. Nah everybody wey him get issue with kpai mohbad like this 😂😂😂. God forbid one idiot manipulates me. Some mumu dey this comment section chaiii😂😂😂
@OsunaSnaps@john322226@MathiasIgonor Oponu, be like u never play as a striker before wey no get midfielder... Their striker go even dey frustrated cos him go gats come back come support midfield
@KeivoDPurnisher@Nolwaz1c3n@Nnoko15 Ogbeni shut up...people wey dey inside house talk say nah Tram get am, u dey watch am for TV dey claim u Sabi pass them can u just shut it
@JulezJakez Ladies praising weak men and they will come out and shout when they are abused by men like that. Una no just well. Tram is just too mature 💯. He has 100% control... he did not even try do anything