@instablog9ja Here's my own list...
House__40m for my self ..
House for rentage___60m
Family _50m
Corrola 2017 around 25mili
Two TVs bike 3m
One 2018 highlander 45m
Jewelries 50m
Business 120m
Bal for my bank
@DrakeOfficial06 Imagine nah mack truck I carry . With full load of Petro...I go fess commot leg from brake match everybody go ..if them con shoot they tank will explode and still kee some of them
@instablog9ja The police ooo, the ex minister o, the sister oo, her twin sons o, the person wey post this thing ooo, you wey dey happy about am oo, e no go better for all of una