But wait ohh una Dey really underrate @wizkidayo 🦅 ohh… Dem say wiz no get gbedu again 😂 but u wey Dey drop hit back 2 back no cross line ohh 😂 nah old everlasting gbedu em use Dey flog unah 😂 😂 make unah give my 🐐 em flowers 🌹 joo..
Wizzy bad magician @wizkidayo 🦅and u already know!!!
Dat man knows he’s worth even long we knew him 👌….
Baba I just Dey Jaiye jaiye 🎼since Friday @DJ_TUNEZ abeg no forget to play Jaiye Jaiye today ohh 🤲🏾