But wait ohh una Dey really underrate @wizkidayo π¦ ohhβ¦ Dem say wiz no get gbedu again π but u wey Dey drop hit back 2 back no cross line ohh π nah old everlasting gbedu em use Dey flog unah π π make unah give my π em flowers πΉ joo..
Wizzy bad magician @wizkidayo π¦ and u already know!!!
Dat man knows heβs worth even long we knew him πβ¦.
Baba I just Dey Jaiye jaiye πΌsince Friday @DJ_TUNEZ abeg no forget to play Jaiye Jaiye today ohh π€²πΎ