@TrueCrimeReni They’re more than twenty and that building that they’re using na company before way later get abandoned he be like say na government get the building coz is big like werey
@DAMIADENUGA Na 150 I dey collect go sch from moniya to Bodija that time and my lunch money Dey inside Na #40 Neira go carry me go and I’ll carry #50 back used the remaining 60 buy food
@PelvisMayana@pyramidvalley_ If someone asks you how many blocks it would take to build a three bedroom flat, you wouldn’t even know where to start. Your father was unfortunate, and you’re simply following in his footsteps.
@PelvisMayana@pyramidvalley_ And if it’s true that he used juju, as you claim, you way them never used any jazz for your life no dey move forward? Instead of moving forward, you’re moving backwards. Honestly, why am I even wasting my time arguing with someone who doesn’t even know how much one block costs?
@PelvisMayana@pyramidvalley_ Your papa never buy block before. 😂
I go still repeat am: nothing concern me with VDM.
Na family house una dey stay, abi? Na only person wey don use him own money build house go really know how much one block dey cost. 😂
Broke ass family