My Childhood was weird AF,other kids be outside playing Cops and Robbers,
A'ma be inside reading up about Alexander the Great,Zeus and the Mausoleum of Halicarnassus.
@Hay_zedd01 Mbappe una
Dem ni hate am reach Pedri
Since 2022, anytime Barca lose a game
You go dey hear
"Gbogbo Pedri, Bredi ,Gavi,agbavi, Kounde kundi"
For pesin wey no even dey controversial at all
Night 4/7
It’s way too quiet here, so tell me your scary stories 🤫
What’s the scariest thing that’s ever happened to you in a casino? QRT + Qzer ID, four of you will split $100!
Mbappe keh?
E no dey top 30
Lmao 😂
Say na most hated
Mbappe wey every single premtard dey glaze like say tomorrow no dey.
I dare say a not-so-big player like Dalot legit has more haters than Mbappe.
I wonder how Mbappe handles all this hate mentally. He’s by far the most hated footballer in the world right now and one of the most hated humans. I know he’s strong but it gets to a point…