@kyraneore Things like that need to be begged for, if she insist to give her seat fine and if not that’s fine too, not other way claiming age to manipulate the young girl
@ControGunnerAFC@Cleverlydey4u Omoooo Nigerians ehn.. una say na lie say dem never release ham bla bla bla, dem do video call for proof una still Dey talk., no wonder skepta talk say one thing he’ll teach his children is never go argue with Nigerians