E get time for your life wey you go lose things...you go lose people. You go lose your identity. Your spark sef go loss... everything go de shake de tremble.but omo anything wey person lose wey no be life...e go burst back 10 folds kpa...
Make I just dey pretend say I sabi wetin dey I dey do, from there I go meet people wey sabi wetin them dey do, so I go sabi wetin them dey do, then I go finally sabi wetin I dey do