@Emirate_Wealth@IsraelGold209@AsakyGRN Heavy on the depend of location bro, and based on ice prince wey hin be , dem no go sell 50k for am sef 😂, celebrity life no easy i swear but kindly listen to my music bruh, search JrdanX on any music platform thanks G.
@Emirate_Wealth@IsraelGold209@AsakyGRN Wetin be 10k guy😂. 1 gram of highgrade sef no go come for 10k anywhere. Daily 40k atleast and thats just being light. No Dey answer people wey no go understand dem fee sey people dey smoke 500naira something
@odusanyatoheeb2@instablog9ja Who Dey give una this sense? Everybody in social media is soo wise , where did you learn emotional intelligence and manipulation or even psychology ?