@Shalom_HeyEliy Afaaaaaaaa what's going on 😳
X10 !!!!! And sell at the normal price🤯😱
This one na Yahoo
Na HK una dey run ooooooo🤑🤑
Omo, nor worry my house don fine like this ooooo 🤣🤣
And 14 days as an assistant director
C'mon na 🫴🤦
Its too long 😔
Pls consider it 🙏
@AirtelNigeria If nor be Nigeria wey nor sharp
Una nor suppose dey hear by now na
Na develop wey we no gree develop
Even una workers nor supposed dey here sef if nor be as life be
Which kind work be costumer service attendant
@AirtelNigeria At the end of the day you guys will now you guys not see even be having the mind to to respond to my message and tell me we should check DM for I've messaged over 5 different customer care and is not working you guys should just go to a different country like vonzinhia or smthg
@AirtelNigeria No and all those customer service network agents they are rubbish none of it helps now just pack up just pack up and go home instead how wasting our time and our resources
@Shalom_HeyEliy Afaaaaaaaa what's going on 😳
X10 !!!!! Just to go PH 🤯😱
This one na Yahoo
Na HK una dey run ooooooo🤑🤑
Omo, nor worry my house fine
ILL STAY AT HOME 🤣😭