@DanielRegha If you watch the game then you wonβt spit out this rubbish wey just comot for your mouth. Person wey no even get short on target seh na dem fifa wan help πππ
@henryggmu1 Put these energy into your club coming season. Make your Bruno and maguire start contending for epl first before you call talk to me
C fool dey analyze another club progress