@FoluboiNg Person wey d play that 5min draw before go tell u say yesterday na luck unlike before to select am reach 15 and e play dey hard,som go even score at 5min dot
@Hebrewbyname1 I just decided to play about 50 tickets from different punters on this X none dem play ,wetn una d even book for here!!ππ€£π€£π€£π€£