How was he able to tour USA during 2017 on his sftos album?
How was he able to tour Europe during ayo and super star era?
Na Burna boy help am do 02 for three nights?
How was he able to???
Na clout go end una oga career Na why eh no see song drop this year
The only reason Wizkid was able to Tour USA 🇺🇸 with MIL is because he was close to Burna boy at that time
Many Americans go to his shows thinking he’s going to bring burna boy out
One Dance No get gold cert here if eh sure for Dia Dia make eh do Platinum and Diamond above make gold cert dey Gass you like mumu knowing say eh no reach platinum
@Ski_dammie "You people drag this guy cos his family is rich"
Shey Na only am be music artists for the world with Rich family shey them tell you say Wizkid papa be dey very poor????
The fact here be say eh no dey successful pass Wizkid for music