@ajayi_femmy01@DonAzag@renoomokri@davido Wether na Tinubu or Obi or any other person win come 2027, na all of us go enjoy or suffer the outcome of the elections. If you like vote with sentiment or tribalism. Our politicians can never be poor again, dey there dey argue rubbish with una cheap data.
@Vxebo_ No be only world cup, na world plate 😆😆😆
You don't know how priceless the pain on the S.A players last night brought to millions of Africans 😂😂😂
@AIT_Online At this stage of our development as a country someone is bragging about building roads...Shay na people wey dey alive go use the road?
I come in peace.
@Realjmartins@alexottiofr Abia state is not IMO state, what we need here is investments that will alleviate poverty, increase the standard of living and get as many youths gainfully employed, myself inclusive.
@Chukz_Studios@AbaPowerOnline You even see buy dey wait for token, me way recharge the app for more than 30mins now e never reflect, I am not understanding o