@instablog9ja When deals Dey go well we no hear noice , now wa issues Dey una wan Dey gba. Make Una no stress person abeg . Carry your cross or go court. Make Una no Dey stress person for matter wa person no go see 10naria. 😂
@Dr_Pharouk@adekunleGOLD Which is one is do we have good hospital to get it done in Nigeria , for Nigeria wa u for grow lol because of fame .Oga enter any university teaching hospital (dental department )go get your teet extracted. It won’t even cost up to 100k or 150k .
@General_Somto This na Ojo street for ekpoma, omo police wan start watin we stop for school protest 2019.and this na student area o,most of the people there na student. see the way e Dey posses gu^
@Tunzxywalex1 @EmekaAlfred2 @DavsmartMEDIA_1 Bro it’s not because of the November game sporty bets are cunning. same thing happened to me last night to this morning in America football I only staked last night games, the game was booming and remaining one. sporty bet was showing me kobo in my cashout .
@temile_timidy American football wa I boom yesterday, e too sweet . come better pass football self because e Dey enter back to back .i Dey wait make Sunday reach