@OGBdeyforyou After they inject mohbad e faint ๐ช which kind injection go make pesin faint? Which hospital b dat de need to shut down d hospital if dey no shine lyt to dis matter. Moh matter dn turn cruise online ion sure if u de notice daaaam๐ช
@OGBdeyforyou OGB we dn loss focus cuz we de chase after the wrong ppl , yes. Sam Larry ned to pay for his act and tell us y e did all dat๐.buuh u dn sit down reason Wella? Who b dat guy way dclear moh dead? Which hospital inject ham cuz 1 voice recorder dn cast saying de inject moh at d ๐ฅ
@BellaShmurda Nyben if hand touch d hospital Wella de go tell u hw d matter take go cuz I kn u also in a dark room u no no as d matter go Wella u jst de d picture in moh life buh nt all u Sabi, nyben act fast cuz moh matter dn turn cruise online daaaaaam ๐ช
@BellaShmurda Nyben act wit orientation in this moment drop ruggedity fes if u con c d real truth nyben put on ur ruggedity make sure de all pay.
Nyben ion sure if u c d video way e papa cap say de commt moh intestine๐ช. Nyben u no de act right cuz of โค๏ธ way u get 4 d boy๐ช.Find dat hosp๐ฅ loc
@BellaShmurda Nyben if hand touch dat guy way dclear moh dead Wella aje nyben e go fish out all involved in moh death, nyben e de clear say no b only marlians de after this boy down fall๐ช, checkment moh papa capping e de cap carelessly d papa said in a video say de commt moh intestine๐ช why?
@BellaShmurda Justice for moh buuuh na only marlians una de attack๐ช yes dey deserve anything we Nigerians do 2 Dem cuz de pressure way de mount for d boy head 2much๐ช,buuh hand need touch dat guy way dclear moh dead. Nyben act wit orientation no act wit ruggedity ๐ช .
@BellaShmurda Ppl way kill moh still de iรฑsyd e house de fake โค๏ธ. Wu b dat guy way dclear moh dead ?? Wer b dat hospital way inject ham ?? Alot of truth are left out cuz of โค๏ธwe gat 4 moh ๐ช we keep chasing after marlians daaaaaam ๐ช, it clear say no b only marlians want dis boy dead๐ ..
@BellaShmurda Nyben rugged you for this capping those who assault d boy need to be down ๐.... Buuuh shey u no say we ain't chasing after the real ppl dat killed moh๐ช,ppl way kill moh de at peace big peace ๐ช nd e de pain me say u go still c my commt ignore ham cuz ignorance na e we de do aje
@blavkdiamon01 @bod_republic Guy if you luv ur mama no start Yahoo oo jst hold on to your hand wrk .... Only Wu de game can relate everything dn scatter guy ๐ฉ๐ฉ๐ฉ
@BrymoYoung1 @abdulrasakolami @iammohbad_@NigeriaGov Mr monkey wic one b ode bayii ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ.... Imole said it all on live video if you could remember the last incident .. na u no watin de underneath way u de find