@OGBdeyforyou After they inject mohbad e faint 😪 which kind injection go make pesin faint? Which hospital b dat de need to shut down d hospital if dey no shine lyt to dis matter. Moh matter dn turn cruise online ion sure if u de notice daaaam😪
@OGBdeyforyou OGB we dn loss focus cuz we de chase after the wrong ppl , yes. Sam Larry ned to pay for his act and tell us y e did all dat📌.buuh u dn sit down reason Wella? Who b dat guy way dclear moh dead? Which hospital inject ham cuz 1 voice recorder dn cast saying de inject moh at d 🏥
@BellaShmurda Nyben if hand touch d hospital Wella de go tell u hw d matter take go cuz I kn u also in a dark room u no no as d matter go Wella u jst de d picture in moh life buh nt all u Sabi, nyben act fast cuz moh matter dn turn cruise online daaaaaam 😪
@BellaShmurda Nyben act wit orientation in this moment drop ruggedity fes if u con c d real truth nyben put on ur ruggedity make sure de all pay.
Nyben ion sure if u c d video way e papa cap say de commt moh intestine😪. Nyben u no de act right cuz of ❤️ way u get 4 d boy😪.Find dat hosp🏥 loc
@BellaShmurda Nyben if hand touch dat guy way dclear moh dead Wella aje nyben e go fish out all involved in moh death, nyben e de clear say no b only marlians de after this boy down fall😪, checkment moh papa capping e de cap carelessly d papa said in a video say de commt moh intestine😪 why?
@BellaShmurda Justice for moh buuuh na only marlians una de attack😪 yes dey deserve anything we Nigerians do 2 Dem cuz de pressure way de mount for d boy head 2much😪,buuh hand need touch dat guy way dclear moh dead. Nyben act wit orientation no act wit ruggedity 😪 .
@BellaShmurda Ppl way kill moh still de iñsyd e house de fake ❤️. Wu b dat guy way dclear moh dead ?? Wer b dat hospital way inject ham ?? Alot of truth are left out cuz of ❤️we gat 4 moh 😪 we keep chasing after marlians daaaaaam 😪, it clear say no b only marlians want dis boy dead📌 ..
@BellaShmurda Nyben rugged you for this capping those who assault d boy need to be down 📌.... Buuuh shey u no say we ain't chasing after the real ppl dat killed moh😪,ppl way kill moh de at peace big peace 😪 nd e de pain me say u go still c my commt ignore ham cuz ignorance na e we de do aje
@blavkdiamon01 @bod_republic Guy if you luv ur mama no start Yahoo oo jst hold on to your hand wrk .... Only Wu de game can relate everything dn scatter guy 😩😩😩
@BrymoYoung1 @abdulrasakolami @iammohbad_@NigeriaGov Mr monkey wic one b ode bayii 🤣🤣🤣🤣🤣🤣.... Imole said it all on live video if you could remember the last incident .. na u no watin de underneath way u de find