@Munachimso007@john322226 Ebere Claret, Do you know that A fool at 40 is a fool forever! Ppl like you las las na feminist una dey do cos no man keep such junk for future use! Na view once men dey use ppl like you do! House wey ur papa build abi! You sha marry right at 40 ๐
Omo Stay alive
Omo no let dem take your life
Cos when dem kill dem go repent
God go still forgive them oh
You just need to fight cos this life is to harsh #BlackorWhite
We did tours in my dream few years back! I feel blessed to be inspired by you and few others โค๏ธ Iโm bring you flowers when I finally blow up some day! Rest well ๐ค๐