Now influencers no fit link up and buy demma own cho again? How car owners wey dem dey dine for one table top no fit pay demma own cho? Nah Kwabenya machoman no force koraa.
The whole timeline ibi this guy Ein lifestyle dey be😂
Vawulence on twitter left and right but by this time he dey South Africa dey snap pictures of some big buttocks
He go finish and drop tweets like this.
u go figga he be fisherman at Aflao. Top Guy
Twitter influencers, there should be a revision in the way stuff are promoted
It’s like these days, the moment the TL see posts with hashtags, they don’t really pay attention to it because wagye sika
You for strategize well and raise your prices na cash no nyinaa ek) TikTok