@EfeMoney@soma_apex@kdove_p This hair ehn! I don see am for Blog ๐๐๐ Soma name sef enter join.
Chai Our SUPERSTAR, wetin you go post wey dem no go carry the "Tori"(Me sef don dey try for pidgin๐๐๐) sef? I still dey find.
SHINE ON, Captain Nipples ๐๐๐