@rudeboypsquare Wizkid say Don Jazzy na influencer, dem beg am make e release song e say make dem beg how Davido dey beg to knack, Samklef preek dey rise because wizkid rt him tweet, kizz Daniel wake up tweet "this morning"
Daniel Regha dey fight wizkid for wetin him talk