Life no dey give quit notice. So Iβm choosing wisdom over impulse.
Before love. Before moves. Before anything β I ask one question:
What are my intentions?
Growth needs God's grace. Direction and Purpose over distraction. ποΈ
@it_Rutie@mreazi All of una wey dey talk marriage won't last whey na una wan put am asunder?? Marriage dey don last already dey go
Try dey wish people well Ajeh, make good thing fit reach you too. Peace