@renegadexrules@Hybrid_Ola Functioning adult, but you want them to cook her. How did you know her story if not that you are locked in with twitter? Sit at a place biko
@OsitaSommy If the men expose their bodies now, na same una go dey shout gays upandan.. If the women cover body, same una go dey call them ekuke. Live and let live
@inkwhispers@UnkleAyo Don't mind them. They know the truth, but everything na banger for them. A woman was lamenting about her feelings on her pregnancy journey and another woman open mouth say some women dey do like pregnancy na death sentence(very insensitive)
@Ngwababe1 How do some of these men reason sef?? Wetin she talk wey dey make dem dey go mad? She should keep her hands tight and watch a non-entity end her life? Like she shouldn't defend herself? Nna eehh
@tokunbo_wahab@BOGbadams Una wey be politicians get luck for this Nigeria ooo. Boldly telling us you wear $80k timepiece is mentally disorienting and unfathomable. Una really get luck