@tuccicards@Universe8701@ichidollar Bro if he dodge am, no let am close the distance, as he de near you, you sef shift back make you reload the second swing ๐คฃ
@ichidollar Broooo dyg, person don calm
Sango 2017 to 2019 person de sleep police station tire
One boxer go com say he go beat me if I hold long bamboo stick o no be even 2 by 2
Walai na there he go die ๐คฃ
@jo4theroad@Nhurudheen@ichidollar Calculation and IQ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Oga you go don chop better shelling for neck
Youโre not ducking my first swing bro, if you duck am I no go let you close the distance, bro trust me that second swing na heaven you go wake up
@clotpol Youโre not even ducking my first swing ๐คฃ
See as una de talk like say me sef no be experienced fighter ๐คฃ youโre not even ducking that first swing from me, e go land for your next or head ๐คฃ
Na wetin kill one boxer for ijoko Sango few years ago ๐คฃ
@chilling_44676@Universe8701@ichidollar Boss me I no even like fight, I too fresh for am ๐คฃ
But wetin go make me hold long bamboo stick, mehn he no fit even land one blow on me
@ichidollar@chilling_44676@Universe8701 Bro no be even argument
You fit set the match, bring your pro boxer make I hold better bamboo wey long pass the boxer shoulder length. If he no chop better shelling for neck and waist ๐คฃ๐คฃ
@chilling_44676@Universe8701@ichidollar Bro I be correct Sango boy, as long as the stick wey I hold long pass him shoulder, heโs a dead man ๐คฃ he no fit chest 2 wipes of bamboo for neck na